TINUBU SELLING NIGERIA TO ZIONISTS(AKA INVESTORS)DESTROYING BUHARISM⚡️⚡️⚡️⚡️
Manage episode 417321368 series 3471759
Caroline Aina and Sir Lenzo에서 제공하는 콘텐츠입니다. 에피소드, 그래픽, 팟캐스트 설명을 포함한 모든 팟캐스트 콘텐츠는 Caroline Aina and Sir Lenzo 또는 해당 팟캐스트 플랫폼 파트너가 직접 업로드하고 제공합니다. 누군가가 귀하의 허락 없이 귀하의 저작물을 사용하고 있다고 생각되는 경우 여기에 설명된 절차를 따르실 수 있습니다 https://ko.player.fm/legal.
Emiefele, the CBN governor wey get mind, start enaira, anchor borrower for farmers, use ways and means gee Lagos and other states money for development🤣😂🤣😂 EFCC investigation wey nor get ending😂🤣😂🤣 na so so dollar everyday now!!!!😁😁😁😁 Avaition minister wey get mind start Nigerians air, fight for air peace with UAE, dey with EFCC lai dis😂🤣😂🤣 na route and suspension minister dey dia now🤣😂🤣😂 Adelabu as Power minister😂🤣😂🤣 e own na we mus pay everything we have to(ZIONISTS WEY KEE JUSUS)as bank teller🤣😂🤣😂 and oh, BAWA as EFCC chair dat yia, governors b dey see jail but now😂🤣😂🤣 na only Yahoo boys dey do fraud🤣😂🤣😂 the mata dey inside jare, e sure for me on God say u get sense😂🤣😂🤣 u listen na, tok ur own put b4 dem sell us finish🤣😂🤣😂 share is important, but ur contribution as u share is most important❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #nigeria #africa #world #freepalestine #alleyesonrafah #freexongo #moots #affritude
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
188 에피소드